By Nancy Mbaegbu Sextortion: Benue girls expose Governor’s aide Wetin dey really happen for Nigeria, ehn? Na every week we dey wake up to fresh episodes of Government Oficials Gone Wild. This time, na Dr. Mkor Aondona, Governor Hyacinth Alia’s Special Adviser on Documentation, Research and Planning wey don land inside EFCC net. But no be for chop money matter o. Na for something wey sound like Sex for Role for Campus Chronicles. You dey confuse? Make I gist you wella. According to EFCC tori, bros wey suppose dey plan…
Read More