By Nancy Mbaegbu My gistlovers, na wa o. Just when we think we’ve seen it all, Nigeria still finds new script to surprise us. This time, na NYSC babe wey dey serve for Anambra, Jennifer Elohor, wey collect beating of her life from people wey call themselves Agunechemba security. Security wey suppose dey protect, na dem come turn action film villains. According to Jennifer, she and her fellow corpers dey their lodge dey mind their business that fateful evening, when masked men with guns burst in like kidnappers. No ID…
Read More