By Nancy Mbaegbu In this our Naija, where getting visa na like winning jackpot, Minister of Aviation and Aerospace Development Festus Keyamo, SAN don land inside one hot pot of scandal stew. The gist be say he allegedly used ministry power and funds to fly in his American babe and her mama from New York to Abuja, like diplomatic package. Love don upgrade o, dem say na first class romance with taxpayers’ money now! Zainab, the babe wey dey for center of the drama, talk say she met Keyamo at…
Read More