EFCC VS E-MONEY: SHOE CRIME EDITION

By Nancy Mbaegbu Wahala no dey finish for Naija, but this one na premium version! Billionaire lifestyle master, E-Money, showed up at Obi Cubana’s birthday looking like wealth in human form, old money, fresh money, and even money wey CBN never print. The party? Madness! Flavour sang like angel wey chop jollof, champagne dey pop like election tension, and money flow like say recession dey another country. But E-Money no come with regular energy o. Instead of spraying Naira like the rest of us, baba brought out Pounds Sterling and…

Read More