By Nancy Mbaegbu Aprokonation, this one no be mild gist ooo. E choke like gossip wey dey fly for market. One so-called billionaire native doctor from Enugu, High Chief Levi Onyeka Obu, aka Ezeani don turn small village upside down after people say dem catch am trying to bury a 13-year-old girl alive. Wait first. Alive o. People say the girl still dey breathe when dem drag her out. Dem no finish shout when villagers say dem begin dig around the compound. What did they find? Multiple dead bodies, including…
Read More