By Nancy Mbaegbu Wahala no dey ever warn before e land, and this time, na Tech Queen Sapphire wey carry am like handbag! Just as she dey form “Women in Tech” online, FBI burst her scene like surprise Rambo. Dem say our very own Chinemezu Sapphire Egemasi allegedly coded her way into $1.3 million cyber fraud. No be play o. That kind money fit bleach person skin naturally. According to the tori wey land like hot puff-puff, Sapphire no run this Yahoo Pro Max operation alone. Dem say she dey…
Read More