SAD TALE OF ISABELLA

By Nancy Mbaegbu Wetin we no go hear for Naija hostel? Na so Ajana Chioma Isabella, UNIZIK law student, fine girl, sharp brain, one leg inside Law School, just kpai like that because Elmada Hostel for Nnamdi Azikiwe University say key first, life later. The gist be say her own key jam inside, and instead of helping her enter room wey hold her insulin, they begin dey yarn policy talk like say na Supreme Court sitting. Asking her to bring money for a new key. Girl wey dey battle diabetes,…

Read More