By Nancy Mbaegbu My gistlovers, this life no balance at all! Na who we offend wey everyday na one hot scandal dey fly for Nigeria? See this particular Auchi Polytechnic gist ehn, the plot twist fit give Nollywood headache. E start like normal “lecturer caught pants down with married woman” story, but as e dey go, we come dey wonder if na lecture or Netflix series we dey watch! Dem first yarn say one lecturer for Federal Poly Auchi, wey him name na Mr. Ehighie, waka enter another man matrimonial…
Read More