COMFORT EMMASON’S AND K1 STORY

By Nancy Mbaegbu My gistlovers, wetin dey happen? E be like say this week na airport wahala we subscribe to, because from one flight gist to another, drama no wan gree rest. This time, na inside Ibom Air from Uyo to Lagos the gbas gbos kick off. This one no be “please fasten your seat belt” routine, na premium passenger vs crew drama wey fit make you wonder if dem dey share turbulence as souvenir. So apparently, one passenger, Madam Comfort Emmanson, decide say she be Minister of Aviation for…

Read More