By Nancy Mbaegbu Wonders shall never end in Nigeria! My people, before I even sip my garri, Edo State don serve us premium drama. This time no be politics, no be celebrity fight, na one Dangote truck wey jam Phyna’s sister, Ruth, for Auchi. Yes, that Phyna wey carry Big Brother Naija Level Up crown, known for her fire-mouth, wahala energy and never-say-quiet attitude. You know say if anything touch her family, everywhere go shake like generator when fuel wan finish. The accident sef no be clear road matter,. Report…
Read More