MR EAZI, TEMI OTEDOLA TWISTED COLABO

By Nancy Mbaegbu So Temi Otedola and Mr Eazi don shock everybody with wedding vibes wey scatter playbook. Not one, not two, but THREE weddings; Monaco, Dubai and Iceland. And guess what? No noise, no paparazzi, no trumpet-blowing MC shouting “Otedola with the money!” Everything soft, coded and classy. If na me? Abeg Nigeria for no hear word. Third Mainland Bridge for don turn pre-wedding photoshoot backdrop. Even NTA for cover am live. DJ for still dey holler “bring it out!” while the groom dey sweat from pressure. But rich…

Read More