DORIS OGALA REVEALS MORE GIST ON PASTOR OKAFOR

By Nancy Mbaegbu Doris Ogala reveals more gist on Pastor Okafor My people I for wish una Merry Christmas in arrears. But my gistlovers sabi say somebody soup don sour and the smell dey block nose. And just when Nigerians think say this Okafor–Doris saga don reach resting place and we fit chop Xmas rice in peace, another audio land like surprise knock out for midnight. This time, na voice note with social media activist VeryDarkMan, and Doris no hide mouth at all. Her voice dey shake, emotions dey scatter,…

Read More