By Nancy Mbaegbu Wonders no dey end for Naija oh! We just dey start 2026 but gbege don show for social media again. This time na Anu Adeleke, wey people dey claim say na Davido teen daughter. She carry heartfelt letter pwey fit make anybody shake head post online. For the letter, Anu talk say she don dey bullied since she small, talk how classmates dey laugh anytime she talk say her papa na David Adeleke. She say she even dey see doctor to protect her mental health. Yet, despite…
Read More